- SOLLO7
SOLLO7 - I Must Be Mad (Official Lyrics)
Verse 1
I must be mad if I walk away
I must be mad
Nowadays where you go find am
Woman wey wey she fine and
She dey pray she dey slay she dey cook o
My mama like am she talk me say
Dis baby cool o
Wetin dey again to do o?
Chorus
Oh I oh I have been wai-waiting
All my all my all my li-life
For you you you you you you you
I must be mad not marry you
You you you you you you you
Verse 2
Call me crazy if I let you go
A little crazy if my love no dey show
I’ve been waiting for this moment
For you to show me your commitment
So today I promise dat I go ride for you
And if we had to go to war I go die for you
Wetin lef me make I do?
Bridge
ɔdɔyewu ee m’ahomatiaa
Menko me de ee de ee de ee
(2x)
Stream / Buy The White Album here https://linktr.ee/sollo7music
1 view0 comments